Artist | Ayo Maff |
Category | Nigerian Music |
Genre | Afrobeats |
Album | Prince of the Street (Track 10) |
Released | 2025 |
Duration | 02:06 |
Nigerian singer-songwriter, Ayo Maff, makes a triumphant return with a brand new track titled "Lazy Baby".
The latest offering from Ayo Maff, "Lazy Baby", is a captivating tune that is sure to captivate listeners.
This new song showcases Ayo Maff's unique style and musical prowess, solidifying his position as a rising star in the music industry.
With its infectious melody and catchy lyrics, "Lazy Baby" is a must-have addition to any music lover's Playlist.
Be sure to listen, share, and download Ayo Maff's latest track, "Lazy Baby", below.
Ayo Maff Lazy Baby Lyrics:
Mentally o mentally
I'm not ready o
I no get power
Kori ko mi yo
You know say nobody
Sabi my papa
So hold on to me
Ma jen shubu
Ah today I no wan do anything
Ah today I no wan do anything
365 days I've been hustling
But today I no wan do anything
Na eba dem no Dey warm am Omo
Alejo lowo ma fi alejo shere
Fuck my maths teacher Mr Wande
Pythagorus theory I never use am one day
I no do molly again
I don stop codine
I gbayi Lola igba Loni igba n lo
If only you (can read my heart)
Ni tori e (baby, I'm hurt)
Maybe later I go make you proud
I wrote this letter 'cause I've been sad
Ah today I no wan do anything
Ah today I no wan do anything
365 days I've been hustling
But today I no wan do anything
Na eba dem no Dey warm am Omo
Dnd dem no fit call am Omo
O baby Shey normal
O baby Shey normal
Shey normal
Shey normal
Shey normal
DOWNLOAD Lazy Baby by Ayo Maff MP3 [2.98 MB]
Drop Your Comment
Be the first to comment on this post